I did a little gbeborun and guess what the answers are.......i don laff tire
Girl : I want Iphone6.
Boy: Wetin do your hand?...
Girl : I want an engagement ring
Boy: Na by force?
Girl: I want a car
Boy: I don buy for myself?
Girl: I need flowers to be delivered to my doorstep
Boy: Na Hollywood?
Boy: You don finish? Ask me wetin i want na, selfish girl......
Girls oh,..... ona no go kill person oh.....omo see big eye, hehe
You can go on and on ..............things dey for life sha....
Back to the gist......
What do you want as a gift on val?
What do you want as gift on val?
Erm...Erm...Erm....Lollipop.....lol
Still thinking about it....hmmmm....i will get back to you......
Waiting to hear what you want as gift on val......
Ahn Ahn!Jossy,gve ur babes some credit ni. oya try mi,tell oga @ d top to gve mi d latest Ford & watch wat i'd gve him*winks
ReplyDeleteSinglet and Boxers abi.
DeleteFord ko keke ni
@Vanessa no kill our Oga oh....lol
ReplyDeleteAll these girls sef
ReplyDeleteI want...some real cash deposited in my acct and let it not be from the Dasuki gate o...cos I no get strength to ansa questions
ReplyDelete@Fred....yelssss,boxers for a Ford....lol
ReplyDelete@Raybabe,remember say our president dey fight corruption oh......i no dey come visit anyone for sanko....biko